t>
t>
t>
Headlines

MUSIC: Benjitex ft Degakuzz – Ur Way mp3

The street is so tough that we can’t excel without God’s grace and favor, Download and listen to “ur way” A street song by Benjitex Ft Degakuzz Available on blogs and other social platforms.

Download and share this song below.

Drop ur comment below

1 thought on “MUSIC: Benjitex ft Degakuzz – Ur Way mp3

  1. “UR WAY” Benjitex Ft Degakuzz A-z Lylics

    Great Great
    Its your boi Benjitex in the building by the way DEGAKUZZ hustle hustle hustle
    (chorus)
    Show me ur way Papa God make you show me ur way
    show me ur way Eredumare show me ur way
    show me ur way Papa God make u show me ur way
    show me ur way Eredumare show me ur way (Show me ur way)
    (verse 1)
    Ya
    oluwa abeg shine your light
    Give me vibe show me Love wey money no fit buy
    make I no jam them wey dey work for night
    make I dey struggle give the world all the best that I gat
    make I no come go astray
    Give me the Grace papa make I win the race
    Give me the wings wey go make me fly I want to fly I want to touch the sky’s
    I want to climb the mountains high
    Only your grace wey go fit to take me there
    I want to blow make people feel my flows
    I want to blow Oluwa I want to blow
    (chorus)
    Show me ur way Papa God make you show me ur way
    show me ur way Eredumare show me ur way
    show me ur way Papa God make u show me ur way
    show me ur way Eredumare show me ur way (Show me ur way)
    (Verse 2)
    See
    Oluwa bless me I suffer don tire
    shower your blessings on me like water
    Bless me the same way you bless 2baba Mi Abaga and even Larry gaaga
    Cuz all the things wey this people come dey do just dey make me the vex I dey tire for there mata
    I no dey understand what this people want e be like say thema want make I fall kpata kpata
    Look at them wey fit be our life support
    make you drop the gossip and the envy farway
    So make you no go be a goal digger Show me love anywhere you see me brother show me Love
    kaki no be leather shey you know DEGAKUZZ rocking on the beat cuz me I no dey Fear “KU”
    Anything i give it to you anything make you dey take am Carry go say ur brother show you love
    come close make we dey jolly jolly jolly every night and day we go dey party party party
    make you no dey come here to envy me show me love my brother I be your brodaman
    (Chorus)
    Show me ur way Papa God make you show me ur way
    show me ur way Eredumare show me ur way
    show me ur way Papa God make u show me ur way
    show me ur way Eredumare show me ur way (Show me ur way)
    REPEAT CHORUS

    ( Outro)
    show me your way Papa show me your way
    Show me your way Aondo show me your way eh eh eh

    #THE END#

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

TRENDZMEDIA.COM.NG
t>
%d bloggers like this: